Seyi Shay, Yemi Alade – “Pempe Lyrics”


LYRICS

Intro
Its Kelp vibezPempe, Pempe

Verse 1
Seyi ShayYou yarn me say you want a serious something, pempeWe just start to yarn you say you want my cookie, pempeI’ve drawn the line if you get mind, make you cross, pempeAnd The Alarm must sound if you touch my private property, pempe

Chorus
Pempe o o, pempe,Pempe oooo,Pempe oo,Ogbeni no go dere
Pempe o o, pempe,Pempe oooo,Pempe oo,Ogbeni no go dere

Verse 2
I hear the shit dem be talking about meTrolling me, han han very clouty,Follow you talk, tell dem say you done knack me o oooh noYou call I pick, won so pe mi cheapO dia easy, to be a celebritySeyi baby too much feferitiEh eh eh eh eh

Chorus
Pempe o o, pempe,Pempe oooo,Pempe oo,Ogbeni no go dere
Pempe o o, pempe,Pempe oooo,Pempe oo,Ogbeni no go dere

Verse 3 – Yemi AladeNo go thereIm saying ma lo beSister no go thereNot playing ma lo gbeSeason after seasontrending for no reasonJust they chop my chickenI no get time for beefingNa na naNothing but my matter wey himCarry for him headLike say na him dey help me sell amAccount balance nothingIs a big boy nothingDon’t touch me OgbeniDon’t try itI be pempe o o o

Chorus
Pempe o o, pempe,Pempe oooo,Pempe oo,Ogbeni no go dey
Pempe Lyrics by Seyi Shay x Yemi Alade
.

DOWNLOAD HERE

Previous articleDJ Yk ft. Chinko Ekun – Tule (Remix)
Next articleSolidstar – Allahu

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here