Whitemoney Selense

Lyrics For The Much Talked by song – “Selense” by White Money.

Big Brother Naija Season 6 winner, White Money releases a new single after the reality TV Show, titled “SELENSE”, Enjoy with Lyrics below.

LYRICS

Wo yi wo yi wo

Ota mie mie

Ota mie mie

Wake up in the morning

You looking you don’t know what to do

The children Demma crying

They crying because they gat no food o

Mama out there hustling oh

Hustling to put food on the table

This is what i’mma tell you, aii

With God everything is able

If God e dey, life dey

If life dey, hope dey

If hope dey, money go dey

Nso oooo

If God e dey, life dey

If life dey, hope dey

If hope dey, money go dey

Nso ooooo

We go dey SELENSE

Dey Selense

Dey sing Hallelu

Dey sing Hallelu

Nso oooo

We go dey selense, dey selense

Dey sing Hallelu

Dey sing Hallelu

Nso ooo

Nso oooo

Nso

Nso eh eh

Nso oooo

Nso, Nso

Nso eh eh

Nso

You see my brother

You see my sister

The life wey you dey living today oo!!

Some people dey suffer

Some people dey hunger

Some people never see food to chop oo

You don waka, you no reach

Hustle you no fit

You come dey sidon dey cry wayo wayo wayo

You don look up to the sky,

Dey ask God why,

All this things dey happen to me

If God e dey, life dey

If life dey, hope dey

If hope dey, money go dey

Nso oooo

If God e dey, life dey

If life dey, hope dey

If hope dey, money go dey

Nso ooooo

We go dey SELENSE

Dey Selense

Dey sing Hallelu

Dey sing Hallelu

Nso oooo

We go dey selense, dey selense

Dey sing Hallelu

Dey sing Hallelu

Nso ooo

Nso oooo

Nso

Nso eh eh

Nso

Nso, Nso

Nso eh eh

Nso

Chuku na lo…

NOTICE! Please click the download button twice in order to get the original DOWNLOAD link. Our website contain pop-up ads which serve as revenue source to provide various music contents for you.
How to Download Movie on Naijaray - See Here

NOTICE: For Any Broken Link, kindly use the Comment session box to report and it will be resolve shortly
Previous articleLYRICS: Veeiye, Laycon – “Enter My Head”
Next articleDOWNLOAD: Coat Of Many Colours Season 17 – 2021 Latest Nigerian Movie

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here