NPower Batch C online NASIMS test update: Step by step guide on the exam and when to expect on the portal

The Nigeria Federal Ministry of humanitarian Affairs Disaster management and social development don initiate the next stage of the enrolment for Batch-C applicants.

The permanent secretary , Bashir Nura Alkali make this announcement on Wednesday on the social media page.

  • Dem request all the people who apply for the Batch-C set to do the following:
  • Check diarespective email address wey dem provide wen dem dey apply for di programme
  • For di email , you go see information on how to login to di portal.
  • Visit NASIMS Website – www.nasims.gov.ng to log into your portal (If you don already apply)
  • After you login, you go need update your personal information and records.
  • Follow di instruction wey dem provide on di portal and do di online test.
  • After you do di online based test, you go click on submit and wait for your result (wey go come on later days)

Candidates wey dem shortlist for NPower screening dey write nasims tests and exams to help NPower select di best candidates.

Pipo wey pass di test go later dey shortlisted for physical screening.

N-power na one scheme Nigeria President, Muhammadu Buhari set up for June 2016 to take address di issue of youth unemployment. Di scheme na part of im administration National Social Investment Programme.

Di N-power scheme dey created for unemployed graduates and non-graduates wey dey di ages of 18 and 35. Di programme na for only two year, during dis time, goment go attach di beneficiaries to any goment job for di state dem dey stay and dem dey pay dem 30,000 thousand naira every month.

Top Nigerian Jobs:
>>
Dunn and Braxton Recruitment 2021, Careers & Job Vacancies (3 Positions): Apply here
>> British High Commission Recruitment 2021, Careers & Jobs Vacancies (4 Positions): Apply here
>> Canadian Gateway High School Vacancies & Jobs Recruitment – Non-teaching: Apply here
>> Deputy High Commission of Canada to Nigeria Recruitment 2021 for Locally Engaged Information Technology: Apply here
>> Unilever Recruitment 2021, Careers & Job Vacancies – Demand Planner: Apply here
>> MTN Nigeria Global Graduate Development Programme 2021 (Graduate Trainee): Apply here
How to Download Movie on Naijaray - See Here

NOTICE: For Any Broken Link, kindly use the Comment session box to report and it will be resolve shortly
Previous articleHow to Write the NPower NASIMS Test for Batch C Applicants
Next articleSales Associates at Oxford Global Consult (₦250K Monthly) – HND/Degree

1 COMMENT

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here