Rush by Ayra Starr mp3 download

Ayra Starr rush mp3 download
Ayra Starr rush mp3 download

Mavin record rave singer, Ayra Starr has deemed it fit to release new single which she titled “Rush

Rush by Ayra Starr is a new follow up to her song, “Ase” which she dropped recently.

.
All Major Digital Music Streaming Providers & Naijaray have it now. Please share and continue to be blessed.

What a good time to enjoy good music as she gifts his fans this brand new Track. And is available for easy download and Streaming.

This classic song “Rush by Ayra Starr mp3 download” is now available on Naijaray.com.ng for your fast download.


.

Ayra Starr Rush Lyrics

{Intro}
Vibez
Pa pa ri
Pi pa pa ri
Pa pa ri
Pi pa pa ri
Pa pa ri pa
Pa pa ri pa

{Verse 1}
Sabi girl no dey too like talk,
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

{Pre-chorus}
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like Broccoli
Steady on my grind no wan hear
What they want telly me,
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap no rush

{Chorus}
But e dey rush
E de rush well well
E be much
Na God dey make my tap
E dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us.

Pa pa ri
Pi pa pa ri
Pa pa ri
Pi pa pa ri
Pa pa ri pa
Pa pa ri pa

{Verse 2}
Jo Fun mi jakpata
I dey go Ghana
Yeah-ah
You never touch you dey form papa
Which kind money we never see before?
Ko se lo mi
Got me feeling I’m the one

Aje,
Aje Aje,
They will never take my cake away
Aje,
You can’t count my grace,
I just dey my lane, my lane

{Pre-chorus}
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like Broccoli
Steady on my grind no wan hear
What they want telly me,
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap no rush

{Chorus}
But e dey rush
E de rush well well
E be much
Na God dey make my tap
E dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us.

Cos e dey rush
E de rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us

There’s no dulling…

Checkout the full Video lyrics “E Dey Rush” by Ayra Starr below.

Previous articleVIDEO: L.A.X ft. Davido – PEPE
Next articleVIDEO: 2Baba – Target You ft. Syemca

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here