Peruzzi Hypertension Video
VIDEO: Peruzzi – Hypertension

Peruzzi Hypertension Video Mp4 Download

Nigerian talented singer, Peruzzi has released the official video to his latest single, “Hypertension.”

Moreover, “Hypertension” is the second record for the year which follows, “Ready” with Acebergtm.

With production credit from Dante. The song is ahead of Peruzzi’s forthcoming album coming soon.

The video was shot in Lagos, Nigeria and was directed by Olu The Wave for A Strange Pictures.

Watch and share your thoughts below:

Peruzzi – Hypertension VIDEO MP4

Peruzzi Hypertension Lyrics

Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension

I see the signboard (signboard)
Wey say warning (warning)
Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (hear word)
I dey here till morning (morning)
And that’s on period
If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them

This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension

Mami what you working with?
Oh baby show me working
Show me working
Show me working
Hey!

See person figure
Man dem wan figure your body
Or make I take better picture
My people gats see this your body (this your body)

If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu

Previous articleVIDEO: Masterkraft x Zlatan x Bella Shmurda – Hallelu
Next articleVIDEO: Nissi – Move x2

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here